“The One (Chop Life) Lyrics” song by Crayon, Prod. by DJ Tarico (Yaba Buluku Boyz).
Crayon The One (Chop Life) Lyrics
Here’s the official lyrics to Crayon ‘s new song, THE ONE (Chop Life) featuring Yaba Buluku Boyz.
LYRICS
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway
Early momo
Early momo
Me I don dey wait for my shoko
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me laano
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni omo onile
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori e gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni omo onile
Wetin you dey find, make you commot here
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)… 2ce
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)… 2ce
Mavin
Leave a Reply