Bobrisky’s multimillion naira mansion allegedly up for sale, crossdresser dragged over fake life

Popular crossdresser, Okuneye Idris Olanrewaju, better known as Bobrisky has become a subject for premium drags on social media after her mansion was said to be up for sale.

Controversial blogger, Gistlovers who accused the socialite of living a fake life and flaunting unreal riches shared a link that advertised the mansion for purchase. The post is said to have been made by the property agent.

Spilling the beans, Gistlovers wrote:

“Link don drop for telegram ooo😂😂😂house is still on sale, idris enough of misleading people, werey go carry fake receipt, all these instagram hungry boys don help am edit am now now, oniku pe seh😂😂😂😂Idris in the poto poto ooo, stop borrowing people’s property to snap, naso you tell people say you wan do house warming, till tomorrow nothing 😂😂😂Dj idris mule, Asigbe Omo ward B, STOP THE LIES, fake receipt don begin fly up and down 😂😂your papa Dey Olorun Dey ride taxi, pikin Dey ontop ig Dey snap with 450m house, werey like better Thing, Onikuure😂😂😂 i come in peace”

“GLB Nation make una Dey calm down ooo😂😂😂😂why una Dey make enquiry now, una wan buy Idris house?? If na play make una stop am ooo😂😂😂😂😂Sheleya mummy of Lagos paid for it since last year ooo , Ogun kee all l!ars, chai and Bob run for us ooo, Na why he no post the house for Instagram, Na for Snapchat him post am, I still follow am reach Snapchat. I no good ooo😂😂😂 but we say Na to fake life and oppression 🙄🙄i come in peace”

See posts below:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *