Sharon Ooja had taken to Instagram to share photos of herself in bikini, enjoying her vacation in Indian Ocean, Mauritius.
“Island girl still dey Island ooooo. I know for where una dey morning still dey but where I dey now afternoon don reach na 3pm here hot afternoon sef!!!
Everywhere just dey hot & everybody dey wear pant dey walk so I say make I join dem wear pant walk. no vex as long as I dey this vacation una go collect woto woto. seee me flexing my toned thighs.”