LYRICS: Seyi Shay Ft. Yemi Alade – Pempe

 

 

LYRICS

[Intro]
Pempe, Pempe
(Seyi Shay)

[Verse 1]
You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe
And The Alarm must sound if you touch my private property, pempe

[Chorus]
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dere

Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dere

[Verse 2]
I hear the shit dem be talking about me
Trolling me, han han very clouty,
Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh no
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh eh eh eh

[Chorus]
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey

Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dere

[Yemi Alade]
No go there
Im saying ma lo be
Sister no go there
Not playing ma lo gbe
Season after season
trending for no reason
Just they chop my chicken
I no get time for beefing
Na na na
Nothing but my matter wey him
Carry for him head
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Is a big boy nothing
Don’t touch me Ogbeni
Don’t try it
I be pempe o o o

[Chorus]
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey

Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dere

The End!!!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *