LYRICS: Bella Shmurda – New Born Fela

Multi Talented Artiste and Songwriter, Bella Shmurda is out with yet another new jam titled “New Born Fela”.
“New Born Fela” will surely make it to the top of your Playlist.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics

Listen below:-

DOWNLOAD MP3

LYRICS
[Verse 1]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional (love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional (love you exceptional)

[Pre-Chorus]
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

[Verse 2]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus]
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

[Outro]
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

The End!!!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *