LYRICS: AV – JIGGY

AV presents Jiggy Official Lyrics.

Nigeria’s uber-talented Singer, AV is back with another monster hit for the culture titled JIGGY, Produced by Krizbeatz, Checkout song Lyrics below;

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
tell me what you want i gat paper
and when we done you go pay me later inna my room
Roll two and smoke one
whine that waste motorolla
girl you know your booty is danger
and nothing wey i like pass danger
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find Dey for inside your sokoto
girl yunno (yunno na)
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find Dey for inside your sokoto
girl yunno (girl you know, you know , you know)
obiagelli
dumebi
do remi fa so lati do
(My baby *4)
obiagelli
dumebi
do remi fa so lati do
(My baby *4)
Girl am a gangstar and i gat guns now
and i gat niggas when dey answer when i call now, so tell them little boys make dem calm
down,
cause dem all likkle likkle boys dem no fit test man

Girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find dey for inside your sokoto
girl yunno (yunno na)
girl me i don jogodo
shack ogogoro
wetin i dey find dey for inside your sokoto
girl yunno (girl you know, you know, you know )
Obiageli

dumebi
do remi
fa so lati do
(My baby4)
Obiageli
dumebi
do remi
fa so lati do
(My baby
3)
Girl am a jiggy nigga, tell me what you want, I gat paper, later inna my room
Obiageli
dumebi
doremi
fa so lati do
(My baby *4)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *