How Young Girl Was Beaten To Pulp For Allegedly Stealing Generator In Warri

In the Warri region of Delta State, locals arrested and brutally beat a young girl for allegedly stealing a generator.
Warri Aproko reported that the incident happened on July 3rd, Sunday night, at Lori-Igba Street, off of Deco Road.

According to the report, the suspect’s accomplice escaped, leaving her at the mercy of enraged locals.

Their report reads:-
“Area gbab two girls way go thief generator for Lori gba. The two girls tell Keke man say they won carry their generator go iyara,”

“So the Keke man con follow them reach there the two girls enter the compound go thief the gen come out. The Keke man con ask the girls say who get gen the girls say na their own. As them dey talk one woman way dey stay the area con they ask from afar wetin una dey carry for there. Keke man con still dey ask where una take carry the gen.

“As the Keke man dey ask the woman dey waka come there, one of the girl run and before the other girl say make she run too Keke man con hold her. Na there area take begin show her better love.”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *